Home Music Timi Dakolo – Everything (Amen)

Timi Dakolo – Everything (Amen)

0

Timi Dakolo Everything Mp3 Download
Timi Dakolo Everything Mp3 Download

Contemporary Nigerian music minister and songwriter Timi Dakolo released a brand new single titled Everything (Amen). Please, download the song below and share this post with your friends and family.

Everything (Amen) by Timi Dakolo Lyrics
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Every hustler get hin day
Res: Day day
Wey the hustle go come dey pay
Res: pay pay
Your own e no go tey
Res: Amen Amen Amen
If you dey find work do your own
Res: oh oh
God sef go do hin own
Res: oh oh
And flesh go cover bone
Res: Amen Amen Amen

If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Sister wey one marry since
Res: since since
Aunty wey dey find pikin
Res: kin kin
One day you go born twins
Res: Amen Amen Amen
Tenant wey don loose hin job
Res: job job
Landlord come dey do like god
Res: God god
One day you go be Landlord
Res: Amen Amen Amen
Good News go locate you
Res: Amen
Watch and see e no go tey
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen

Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen
Everything you put your hand (go work)
Res: Go work
Your Name go open doors
Res: Amen
You sef go be a boss
Res: Amen Amen Amen

Hummmmmmmm
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh
( oohh ai Ohhh ai Ohhh ai)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhhh
(Amen Amen Amen Amen Amen Amen)
Ahhhhh ahhhhhh ahhhhh

Long life go follow you
Res: Amen
Strangers go favour you
Res: Amen
Great Men go honor you
Res: Amen Amen Amen
One day you go sign the cheque oh
Res: Amen
You sef go drive that benz oh
Res: Amen
This life go still make sense oh
Res: Amen Amen Amen
Your children go make you proud oh
Res: Amen
Bad people no go pull you down oh
Res: Amen
One dey go run this town oh
Res: Amen Amen Amen
You sef go spray me money
Res: Amen
Baby go call you honey
Res: Amen
You sef go host the party
Res: Amen Amen Amen

Dangote go be your friend
Res: Amen
Otedola go be your friend
Res: Amen
Adenuga go be your guy
Res: Amen Amen Amen
Elumelu go be your guy
Res: Amen
Abdulsamad go be my guy
Res: Amen
Rabiu go be my guy
Res: Amen Amen Amen
Your life no go end in shame
Res: Amen
Your business go bring you gain
Res: Amen
If you believe it say Amen
Res: Amen Amen Amen
Aaameeeennn


Join our WhatsApp GROUP or TELEGRAM CHANNEL for instant updates

Leave A Reply

Please enter your comment!
Please enter your name here