Home Music Video pc lapez thankful mp3 music download

pc lapez thankful mp3 music download

0

pc lapez thankful mp3 music download
pc lapez thankful mp3 music download

LYRICS

Thank you Jesus for saving my life today,
Thank you Baba Lord for saving my life today
i am no body without your love today,
i am no body without your grace today,
(ooooeee)
one day i was coming back from work
without knowing satan has planned to rip
my life off, na jeje i take de sing de go,


DOWNLOAD MP3

before i know my brother man, e don happen eh
as i look, i de see my self for ground,
i wan stand, i wan sit omo e no gree me ehh
one leg e don comot owee, omo the thing
e don reverse owee.
then i remeber say i want to be celeb,
how i go be celebrity with one leg ooo
e be like say na film, i hope say e no be real,
i wan wake from the dream oh aahhh
see me naa, as i de on my wheel de roll,
Oluwa de on thy throne de look,

one day Pc Lapez go stand oh ahhh
if you de pray for me God go bless,
omo today better pass yesterday,
kuz una prayers God de hear am ooh
all my families and my friends,
wey de pray for me morning and night,

God go bless una one by one iyeeeaa
(God go bless una oooo)
all of una wey donate money,
even the people wey de pray for me,
all of una wey de check on me iyeeeaaa
God go bless una ehhhh ya……
Pc Lapez Me Loyal.


Join our WhatsApp GROUP or TELEGRAM CHANNEL for instant updates

Leave A Reply

Please enter your comment!
Please enter your name here