Home Music Nigeria Gospel Music Moses Bliss – Nothing

Moses Bliss – Nothing

0

Nothing by Moses B

Renowned christian worship leader, songwriter and prolific music minister Moses Bliss comes up with a spirit-upraising melody titled Nothing.

This most resent sound of worship and reverence is now out on all platforms for your your spiritual benefits and edification. Get it as fast as possible and remember to share this glad tidings with someone else in your environment. STREAM HERE ON YOUTUBE CHANNEL

DOWNLOAD MP3

Moses Bliss Nothing Video Via YouTube Below

Moses Bliss – Nothing Lyrics And Mp3 Download:

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do

Nothing wey God no fit do
Nothing wey God no fit change oo
E no matter wetin dem be tell you
(I’m here to tell you)
Nothing wey God no fit do

No man wey God no fit bless
No man wey God no fit help oo
E no matter wetin you dey go through
(I have come to tell you)
No man wey God no fit bless

No man wey God no fit lift (Ah)
No man wey God no fit lift
E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
No man wey God no fit lift

No door wey God no fit open
No door wey God no fit open
E no matter
Wetin you dey
Go through
(I’m here to tell you)
No door wey God no fit open

No man wey God no fit heal
No man wey God no fit touch oo
I’ve never seen the righteous forsaken
Never seen the sea begging bread
I’m here to tell you
No man wey God no fit heal

Nothing wey God no fit do
Eh eh eh eh
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
I’m here to tell you
Nothing wey God no fit do

E no matter wetin you dey go through
Make you no forget
Nothing wey God no fit do


Join our WhatsApp GROUP or TELEGRAM CHANNEL for instant updates

Leave A Reply

Please enter your comment!
Please enter your name here