Home Music I Believe by Aghogho

I Believe by Aghogho

0

I Believe by Aghogho Mp3 Download
I Believe by Aghogho Mp3 Download

Nigerian contemporary worship leader and songwriter Aghogho servers us with a brand new beautiful melody tagged I Believe.

In her word; “if I no believe in myself wetin I gain?” is a rhetorical question intended to inspire you to get up, look within and become your own motivation.
You owe yourself an apology if you give up when you can believe and become!”
STREAM I BELIEVE ON DIGITAL STORES

Aghogho I Believe Lyrics

I believe in myself, for myself nobody else
Nobody send me message, na only me waka come this world
Me I know say, if I fit think am well, I go fit do am well
Me I dey capable o

If I fit think am well, I go fit do am well (2x)
E no matter wetin anybody say for dia o

Chorus:
If I no believe in myself wetin I gain
I for no dey here dey sing this song today
Even the songs wey you don hear before
People dey carry am for their head dey go

Wetin go make me, look another person matter,
make I dey face front dey go my way jeje jejely
As e come be now, time no too dey to dey do anyhow for this life
I don tell you oh oh oh

Make you dey your dey, make I dey my dey (2x)
Me I don realise say it’s a dying sometin o


Join our WhatsApp GROUP or TELEGRAM CHANNEL for instant updates

Leave A Reply

Please enter your comment!
Please enter your name here