Home Music Austin Omozeje – Eledumare

Austin Omozeje – Eledumare

0
ITunes Ads
Austin Omozeje Eledumare Mp3 download
Austin Omozeje Eledumare Mp3 download

Gospel music minister and performing artist, Austin Omozeje has released a new single titled ÈLÈDUMARE. ÈLÈDUMARE is a name the yoruba’s call God which means “the one that holds every of our being in his hands, the Ancient of Days”. This song is full of grace and anointing and it promise to bless your soul as you download and listen.

Please remember to share….

STREAM HERE DIGITAL STORES

DOWNLOAD MP3

LYRICS:

Verse 1:

Wetin my eyes don see

My mouth no fit talk am

Even people wey dey here with me

Their mouth no fit talk am too

Na only God know where dey pain me

As I stand for here today

Na him be the only true God I know

I don talk am before

I go still talk am again

Na my papa do am for me

Nyn make me still dey here

Oya oya oya oya

Join me give am praise

For the good things He has done.

Ouuuuuuuuuuuuuu

Ouuuuuuuuuuuuu

ELEDUMARE!!!!

Verse 2:

I don dey tire for your case

As I tell you reach you no wan hear

You don too stay dey waka about

Time don reach make you follow Jesus

I can’t explainnnnnn

The way e dey do me for body

E dey make me highhhhhhh

When it comes to Grace

Omo na we get am

I dunno whyyyyyyy

You still dey wait

Make we drag you for body for body

When it comes to grace

Omo na we get am

ELEDUMARE!!


Join our WHATSAPP WHATSAPP CHANNEL or TELEGRAM CHANNEL for instant updates

Leave A Reply

Please enter your comment!
Please enter your name here