Home Yoruba Tope Alabi – IRE (Live)

Tope Alabi – IRE (Live)

0

Tope Alabi IRE Live cover art

PLAY ON:

Artist: Tope Alabi
Track Title: IRE
Duration: 4 Minutes 25 Seconds
Date of Release: 9 January, 2026

 

Tope Alabi is one gospel minister wey many people don grow with for Nigeria. Her songs dey carry depth, and most times, dem dey sound like prayer or conversation between man and God. Na that simplicity and sincerity dey make her music stand out. She comes with another worship sound titled “Ire”. For Yoruba language, ire means goodness and favor, and this song na expression of gratitude and acknowledgement say gbogbo ire wa lati odo Olorun. The sound dey calm, reflective, and full of meaning, especially for people wey understand Yoruba worship.

“Ire” is taken from her live album Praise The Almighty 2025 (Live), recorded during her 2025 concert. Because na live recording, the song get that raw worship feeling, like when people dey lift their voices together to say “Oluwa, a dupe.” Listen to the song below and feel free to share what “Ire” means to you in the comment section.

DOWNLOAD MP3 📥

Join our WhatsApp or Telegram for instant updates

Leave A Reply

Please enter your comment!
Please enter your name here