Home Music Mons – God’s Grace

Mons – God’s Grace

0
Mons God’s Grace Mp3 Download
Mons God’s Grace Mp3 Download

Check out this new lovely brand new gospel music by Mons God’s Grace.

Moroccan Christain Gospel female singer and songwriter. Mons has come through with this amazing brand new gospel music which she titled “God’s Grace”. And it’s right available here for download!.

Download And Share Your Thoughts!.

STREAM/DOWNLOAD MP3

Music Lyrics

Hmmm

Look at how many people don try
Look at how many people one cry
No fit count all the ones wey don kpai
This one no be my power yeh
Wetin I do wey giving man life
Wetin I do wey make me survive
I’m just an ordinary one guy

See na God’s grace Dey keep man strong oh
See na God’s grace Dey give man muscle
Na the reason I no fit crumble
In the midst of the pain and struggle
Na God’s grace go keep man strong oh
And na Jah’s blessings give man muscle
Na the reason I no fit crumble
With all of the pain and struggle

Just look me now
Mmmm
I’m flying now
Mmmm
No falling down
Mmmm
No touching ground
Mmmm
Just look me now
Mmmm
I’m flying now
Mmmm
No falling down
Mmmm
No touching ground
Mmmm

Listen
Na God’s grace dey shelter man dey give am bread
Anytime I think I fall him grace dey keep me still ahead
Through the rise and fall anytime I think and feel I’m dead
Still dey give me green light even when the things are red
Like a laser steady focus shining infrared
I’m not afraid of what I’ve seen or all the things I’ve heard
Man go reap what him sow na God dey give am thread
God’s grace, is more than all the things I’ve said
I for don finish if I dey follow mans pace
All the roads wey I waka on this past days
See plenty people kpai for that exact place
Tell me wetin eh be if eh no be Jah’s grace
Wey dey keep man, me I no go fit pretend
If na by money, rich man no for reach him end
Bad belle people plan weekly
Seven days, and Still they can’t weak me

See na God’s grace Dey keep man strong oh
See na God’s grace Dey give man muscle
Na the reason I no fit crumble
In the midst of the pain and struggle
Na God’s grace go keep man strong oh
And na Jah’s blessings give man muscle
Na the reason I no fit crumble
With all of the pain and struggle (Struggle)

Just look me now
Mmmm
I’m flying now
Mmmm
No falling down
Mmmm
No touching ground
Mmmm
Just look me now
Mmmm
I’m flying now
Mmmm
No falling down
Mmmm
No touching ground
Mmmm

Devil try devil plan devil plot devil fail
When he tries to rule me out I’ll keep on changing in scale
Say God done fish me out from the rivers of pain
To the sea of grace
And now I swim like the whale
No man fit stop my waka
No I won’t sit
Like crippled guys tryna march me down They no fit
Cause I’m standing on the grace even when I feel paralyzed I know he will cheer me up
So I won’t quit
Yeah I won’t quit

Just look me nowww
Mmmm
I’m flying now
Mmmm
No falling down
Mmmm
No touching ground
Mmmm

Join our whatsapp channel or telegram channel for instant updates

Leave A Reply

Please enter your comment!
Please enter your name here